Difference between revisions of "restaurant"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey [[sitdon]] dey chop food dey buy. | + | * Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey [[sitdon]] dey chop food wey dey buy. |
:* {{ux|dv|I dey go '''restaurant''' for afternoon to chop food. |( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)}} | :* {{ux|dv|I dey go '''restaurant''' for afternoon to chop food. |( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)}} | ||
:* {{ux|dv| As big girl wey I be, I no dey chop food for [[buka]]. Na only '''restaurant''' I dey chop.|( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in the expensive restaurant.)}} | :* {{ux|dv| As big girl wey I be, I no dey chop food for [[buka]]. Na only '''restaurant''' I dey chop.|( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in the expensive restaurant.)}} |
Revision as of 15:18, 26 August 2021
Naija
Etymology
From: English restaurant
Pronunciation
- rɛ̀stᴐ́rànt
Noun
- Place wey fine wellwell wey deir food dey cost wey people dey sitdon dey chop food wey dey buy.
- I dey go restaurant for afternoon to chop food. — ( NSC_2021, I eat lunch every afternoon at the restaurant.)
- As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only restaurant I dey chop. — ( NSC_2021, As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in the expensive restaurant.)
Synonym
Translation
- English: restaurant