Difference between revisions of "burst"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''burst'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== #Make someting get...") |
(→Verb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | #Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | ||
| − | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|( | + | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|(NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}} |
| + | # Make [[kasala]] or someting happen. | ||
| + | #: {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[burst brain]] | * [[burst brain]] | ||
Revision as of 12:54, 29 November 2021
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala or someting happen.
- Wahala don burst for market today. — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: burst