Difference between revisions of "deve"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 10: | Line 10: | ||
# Money wey de dey collect for contractors dem hand make de fit work. | # Money wey de dey collect for contractors dem hand make de fit work. | ||
#:* {{ux|dv| Make una dey allow contractor dey work o, '''deve''' no follow for money wey government give dem. |(NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)}} | #:* {{ux|dv| Make una dey allow contractor dey work o, '''deve''' no follow for money wey government give dem. |(NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| People don collect '''deve'''build house. |(NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)}} | + | #:* {{ux|dv| People don collect '''deve''' build house. |(NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)}} |
# Money wey people dey pay give person wey be oga for area. | # Money wey people dey pay give person wey be oga for area. | ||
| − | #: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the | + | #: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)}} |
#:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. |(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)}} | #:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. |(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)}} | ||
Revision as of 07:06, 14 December 2021
Naija
Etymology
From: English development
Pronunciation
dɛ̀vɛ́
Noun
- Money wey de dey collect for contractors dem hand make de fit work.
- Make una dey allow contractor dey work o, deve no follow for money wey government give dem. — (NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)
- People don collect deve build house. — (NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)
- Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di 'deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
- You never chop, you want dey collect deve? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. — (NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di 'deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
Synonym
Translation
- English: levy