Difference between revisions of "shake body"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''shake'' and ''body'' ===Pronunciation=== ʃék bɔ̀dɪ́ <sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2> =...") |
|||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
# Make person do someting wey go let anoder ting happen. | # Make person do someting wey go let anoder ting happen. | ||
Revision as of 14:16, 7 January 2022
Naija
Etymology
- From: English shake and body
Pronunciation
ʃék bɔ̀dɪ́
Verb Phrase
- Make person do someting wey go let anoder ting happen.
- We don dey wait am since, oga never even shake body o. — (NSC_2021, We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)
- Which one be make I shake body, you don pay? — (NSC_2021, What do you mean by I should do something? Have you paid?)
- Make person give person someting
- You and dat officer go tay for here, just shake body make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. — (NSC-2021, You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)
Translation
- English: make moves, give something