Difference between revisions of "ntor"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ntorr ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== ńtɔ̀ɔ̂ <sm2>Pcm-ng-ntor.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ntor.m.ogg</sm2> ===In...") |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am. | * Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am. | ||
| − | :* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! ''' | + | :* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor''! |(NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}} |
:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)}} | :* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Revision as of 13:23, 14 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ńtɔ̀ɔ̂
Interjection
- Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
- I no tell you? You no dey gree hear word! 'Ntor! — (NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
- You don see as e dey be, shey? Ntor. — (NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)
Antonym
Translation
- English: You deserve it