Difference between revisions of "cut rope"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make person dey do like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
+
* Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Na since when she bi small pikin she don '''cut rope''' for neck.|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope''' for neck? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
−
====Synonym====
+
* [[cut]]
−
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''deviant, rebellious, out of control''

Revision as of 14:46, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: cut and rope

Pronunciation

  • kɔ́t rôp

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
  • Na since when she bi small pikin she don cut rope for neck.  — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)
  • Sebi you don cut rope for neck? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.  — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)

Related forms

Translation

  • English: deviant, rebellious, out of control