Difference between revisions of "cut rope"
| Line 12: | Line 12: | ||
:* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}} | :* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}} | ||
| − | ===Related forms=== | + | ====Related forms==== |
* [[cut]] | * [[cut]] | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[tear eye]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''deviant, rebellious, out of control'' | * English: ''deviant, rebellious, out of control'' | ||
Revision as of 16:12, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: cut and rope
Pronunciation
- kɔ́t rôp
Verb phrase
- Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
- Na since when she be small pikin she don cut rope . — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)
- Sebi you don cut rope? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again. — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: deviant, rebellious, out of control