Difference between revisions of "cut rope"

Line 9: Line 9:
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
* Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
 
* Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
−
:* {{ux|dv| Na since when she be small pikin she don '''cut rope''' .|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)}}
+
:* {{ux|dv| Na since when she be small pikin she don '''cut rope''' .|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)}}
−
:* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}}
+
:* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 12:48, 13 June 2022

Naija

Etymology

From: cut and rope

Pronunciation

  • kɔ́t rôp

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
  • Na since when she be small pikin she don cut rope .  — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)
  • Sebi you don cut rope? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.  — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: deviant, rebellious, out of control