Difference between revisions of "konkri"
(→Naija) |
|||
| Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''concrete'' | From: English ''concrete'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * kɔ̀nkrɪ́ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-konkri.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-konkri.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 08:19, 17 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English concrete
Pronunciation
- kɔ̀nkrɪ́
Noun
- Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house.
- Our oga say make no body pass dat side as di konkri never dry finish. — (NSC_2021, The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)
- Person wey im work na to dey build wall and house with block.
- E be like say dat man dey do konkri for here. — (NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)
- Make person dey suffer.
- He don see serious konri for dis life. — (NSC_2021, He has experience a lot of hardship.)
Translations
- English: concrete, bricklayer, suffering