Difference between revisions of "chop liver"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Naija chop and English ''liver'' ===Pronunciation=== t͡ʃɔ́p lɪ́và <sm2>Pcm-ng-chop liver.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chop liver.m.og...") |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
* Make person no use fear do someting. | * Make person no use fear do someting. | ||
| − | + | :* {{ux|dv| E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must '''chop liver''' take do am. |(NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)}} | |
:* {{ux|dv| You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don '''chop liver'''|(NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)}} | :* {{ux|dv| You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don '''chop liver'''|(NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 09:43, 20 December 2021
Naija
Etymology
- From: Naija chop and English liver
Pronunciation
t͡ʃɔ́p lɪ́và
Verb Phrase
- Make person no use fear do someting.
- E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must chop liver take do am. — (NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)
- You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don chop liver — (NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)
Synonym
Translation
- English: emboldened