Difference between revisions of "mamito"

Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
màmɪ́tò
 
màmɪ́tò
−
<sm2>Pcm-ng-mamito.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-mamitto.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.

Revision as of 14:03, 10 January 2022

Naija

Etymology

  • From English: mama and suffix -ito

Pronunciation

màmɪ́tò Play


Noun

  • Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
  • When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o.  — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
  • Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house.  — (NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)

Antonym

chikito

Translation

  • English: sugar mummy, cougar, mature lady