Difference between revisions of "cashdown"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Money wey person pay | + | * Money wey person pay finish. |
| − | :* {{ux|dv|Di | + | :* {{ux|dv|Di foodstuff wey you wan buy so, na '''cashdown''' o. |(Egbokhare _2021, You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)}} |
:* {{ux|dv| You don see person wey dey enter okada for credit? Na '''cashdown''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)}} | :* {{ux|dv| You don see person wey dey enter okada for credit? Na '''cashdown''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)}} | ||
Revision as of 09:19, 15 April 2022
Naija
Etymology
From: English cash and down
Pronunciation
- káʃdàn
Noun
- Money wey person pay finish.
- Di foodstuff wey you wan buy so, na cashdown o. — (Egbokhare _2021, You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)
- You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)
Antonyms
Translations
- English: full payment