Difference between revisions of "cram"
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
===Transitive=== | ===Transitive=== | ||
− | * Make person sabi someting for head without sey im carry book | + | * Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am. |
:* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020, I have memorised the book.)}} | :* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(Egbokhare_2020, I have memorised the book.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |( | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |(NSC_2021, I had memorised the style from the day I saw it on her.)}} |
− | :* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|( | + | :* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(NSC_2021, His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''memorise'' | English: ''memorise'' |
Revision as of 13:58, 13 June 2022
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Verb
Transitive
- Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
- I don cram di book for head. — (Egbokhare_2020, I have memorised the book.)
- I cram di style for head from di day I see her wear am. — (NSC_2021, I had memorised the style from the day I saw it on her.)
- Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head. — (NSC_2021, His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)
Translations
English: memorise