Difference between revisions of "ready made"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[readymade]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''ready and made'' | From: English ''ready and made'' | ||
Revision as of 17:38, 20 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English ready and made
Pronunciation
- rɛ̀dìmeȋd
Noun
- Someting wey be new something wey de don sew or do finish wey don ready for people to buy.
- I buy one readymade wig for market yesterday. — ( NSC_2021, I bought a ready-to-wear wig at the market yesterday.)
- Wetin you wan wear go di party? You wan sew am or na readymade you wan wear? — ( NSC_2021, What are you wearing to the party? Are you sewing it or you are buying a ready-to-wear?)
Antonym
Translation
- English: ready-to-wear