Difference between revisions of "catch cruise"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== cruz ===Etymology=== * English: ''cruise'' ===Pronunciation=== kát͡ʃ krûz <sm2>Pcm-ng-catch cruise.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-catch crui...")
 
Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
 
* Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
−
#: {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |(NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)}}
+
:* {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |(NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)}}
−
# {{ux|dv| Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey '''catch cruise'''. Make Prof come catch una fess. |(NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)}}
+
:* {{ux|dv| Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey '''catch cruise'''. Make Prof come catch una fess. |(NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[catch cruise]]
 
[[catch cruise]]

Revision as of 10:14, 24 January 2022

Naija

Alternative Form

cruz

Etymology

  • English: cruise

Pronunciation

kát͡ʃ krûz

Play

Verb

  • Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
  • Dey with me, make we just dey catch cruise.  — (NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)
  • Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess.  — (NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)

Related forms

catch cruise

Synonym

bobo

Translation

  • English: joke around, banter, play