Difference between revisions of "ebo"
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: | + | From: Edo ''ebo'' (''sacrifice'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Revision as of 21:28, 11 November 2022
Naija
Etymology
From: Edo ebo (sacrifice)
Pronunciation
- ɛ̀bɔ̀
Noun
- Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
- Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction. — (NSC_2021, Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
- Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o. — (NSC_2021, What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)
Synonyms
Translations
- English:sacrifice, libation