Difference between revisions of "fightfight"
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey too dey like quarrel. | * Person wey too dey like quarrel. | ||
− | :* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(NSC_2022,No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}} | + | :* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(NSC_2022, No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}} |
:* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(NSC_2022, You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}} | :* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(NSC_2022, You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}} | ||
Revision as of 13:35, 11 July 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English fight
Pronunciation
- fȃitfȃit
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
- Fightfight no get who e pay. — (NSC_2020, Quarrelsomeness benefits no one.)
- Na your hand e dey. If you carry fightfight go meet am , na wetin you go see. — (NSC_2022, It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)
Translation
- English: quarrelsomeness
Adjective
- Person wey too dey like quarrel.
- E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na fightfight pikin, e get where e dey see fightfight. — (NSC_2022, No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)
- Your husband material no even reach one yard. You go be fightfight husband. — (NSC_2022, You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)
Related forms
Translation
English: troublesome, quarrelsome
Verb
- Make person too dey beat person.
- Some people wahala na to dey fightfight all di time. — (NSC_2020, The problem some people have is fighting at all times.)
Translation
- English: quarrel