Difference between revisions of "jagaban"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey be oga for group. | * Person wey be oga for group. | ||
| − | :* {{ux|dv|Wait make you be '''jagaban''' first before you begin collect [[deve]] from people hand.|( | + | :* {{ux|dv|Wait make you be '''jagaban''' first before you begin collect [[deve]] from people hand.|(NSC_2020, Wait till you are the boss before you begin to levy people.}} |
| − | :* {{ux|dv| Dara na '''jagaban''' for woman matter.|( | + | :* {{ux|dv| Dara na '''jagaban''' for woman matter.|(NSC_2020, Dara is a philanderer.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 19:56, 2 October 2022
Naija
Etymology
- De get am from di Jagaban chieftancy title wey Emir of Borgu give Chief Ahmed Bola Tinubu
Pronunciation
- jàgàbân
Noun
- Person wey be oga for group.
- Wait make you be jagaban first before you begin collect deve from people hand. — (NSC_2020, Wait till you are the boss before you begin to levy people.
- Dara na jagaban for woman matter. — (NSC_2020, Dara is a philanderer.)
Synonyms
Translations
- English: boss,leader