Difference between revisions of "jedijedi"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile. | # Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile. | ||
| − | #:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|( | + | #:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|(I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)}} |
# Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop. | # Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop. | ||
| − | #:* {{ux|dv| My children too like '''jedijedi''' na im make me dey give dem agbo drink every morning.|( | + | #:* {{ux|dv| My children too like '''jedijedi''' na im make me dey give dem agbo drink every morning.|(My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''sweet, pile'' | * English: ''sweet, pile'' | ||
Revision as of 14:15, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba jedi jedi meaning what eats the anus
Pronunciation
- dʒɛ̀dí dʒɛ̀dí
Noun
- Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
- Jedijedi don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week — (I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)
- Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
- My children too like jedijedi na im make me dey give dem agbo drink every morning. — (My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)
Translations
- English: sweet, pile