Difference between revisions of "korokoro"
(→Adverb) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make eye [[true true]] see. | * Make eye [[true true]] see. | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|You mean sey you see Rukevwe wit your '''korokoro''' eye?|(Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)}} |
− | :* {{ux|dv| [[ | + | :* {{ux|dv| [[Pipo]] wey don see di airport wit [[dia]] two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. |(bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)}} |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: bare faced, clear, influenced. | * English: bare faced, clear, influenced. |
Revision as of 19:59, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòrókòró
Adverb
- As eye dey see true true.
- Na di reality wey we dey live inside and I see am korokoro dat day. — (bbc__5056, That's the reality that we live in, and I saw it clearly that day.)
- You go think sey na lie, come make e clear korokoro. — (NSC_2021, You'll think it's a lie.)
Adjective
- Make eye true true see.
- You mean sey you see Rukevwe wit your korokoro eye? — (Egbokhare_2020. You mean that you saw Rukevwe with your eyes?)
- Pipo wey don see di airport wit dia two korokoro eye say e fine no be small but di waka to rebuild Nigeria's newest international airport no be small tin. — (bbc__81735, People who have seen the airport have said that it's really beautiful. Still, the efforts to rebuild Nigeria's newest international airport has not been a small feat.)
Translations
- English: bare faced, clear, influenced.