Difference between revisions of "choke"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.  
 
* Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.  
−
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}}
+
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 19:05, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

  • Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
    • E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem.  — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
  2. Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
    • E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first.  — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)

Translation

  • English: to choke someone, to be impressed by someone or something