Difference between revisions of "busybody"
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bìzìbɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 18:42, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bìzìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (The woman is a terrible gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)
Synonyms
Translation
- gossip