Difference between revisions of "many"

m (Conversion script moved page Many to many: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* some 0.73 8816, plenty 0.70 2558, plenti 0.63 1474, most 0.61 1242, thousands 0.61 271, three 0.53 2799, different 0.51 3023, several 0.51 66, plenty-plenty 0.51 70
 
−
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English many
+
From English: ''many''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* ˈmɛni
+
* mɛ̀ní
 
<sm2>Pcm-ng-many.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-many.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-many.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-many.m.ogg</sm2>  
−
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 79
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 171
 
−
* Frequency in raw corpus: 4080
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 92
 
−
 
−
The word is used more in written texts than orally.
 
−
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
many: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin no be one, no be two, no be three.
−
 
+
:* {{ux|dv|So church dey help too, dey help '''many''', '''many''' people o. |(ENU_33_A-Beg_MG__26, So, the church is helping too, is helping very many people.)}}
−
 
+
:* {{ux|dv|Dem burn the temple, kill '''many''' people and carry '''many''' '''many''' people as prisoner. |(jw__716, They burned the temple, killed many people and carried very many people as prisoners. )}}
−
# - (frequency:3106)
 
−
#: {{ux|dv|'''Many''', |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__54, Many !)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''many''' b-... |(NST_cleaned__41101, __no translation__)}}
 
−
# obl:mod (frequency:409)
 
−
#: {{ux|dv|'''Many''' of di women... |(NST_cleaned__35975, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Jesus cure '''many''' of dem. |(jw__44316, __no translation__)}}
 
−
# advmod (frequency:376)
 
−
#: {{ux|dv|How '''many'''? |(WAZK_05_Reincarnation_DG__102, How many ?)}}
 
−
#: {{ux|dv|How '''many''' cows? |(ENU_33_A-Beg_MG__111, How many cows?)}}
 
−
# amod (frequency:13)
 
−
#: {{ux|dv|Where we fit get answer to '''many''' '''many''' question wey dey worry us for mind? |(jw__45390, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Dem burn the temple, kill '''many''' people and carry '''many''' '''many''' people as prisoner. |(jw__716, __no translation__)}}
 
−
# case (frequency:8)
 
−
#: {{ux|dv|Na based on dat '''many''' of dem use vex tok about di decision ontop Twitter: |(bbc__70245, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|As '''many''' bin di expect no forgiveness for southern Cameroon leaders and Anglophone weh deh dey prison for seka de crisis. |(bbc__17242, __no translation__)}}
 
−
# cc-obl:mod (frequency:8)
 
−
#: {{ux|dv|How Jesus and '''many''' of im disciple take be refugee? |(jw__14242, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Uzbekistan get 1.2 million slaves and '''many''' of dem dey work for dia cotton field. |(bbc__59920, __no translation__)}}
 
−
# dep (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|E dey sweet us to see as '''many''' people dey come serve Jehovah |(jw__7640, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Plenti moto jam for go slow as '''many''' pipo dey put head for di same way |(bbc__81954, __no translation__)}}
 
−
# advcl (frequency:4)
 
−
#: {{ux|dv|'''Many''' of una know, but una need reminder. |(NST_cleaned__6966, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''Many''' of dem marry, dem get family and dem get work.​— Mark 6:3; 1 Thess. |(jw__37865, __no translation__)}}
 
−
# det (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|Why people never fit find answer to all this '''many''' better question? |(jw__31878, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|But, na when we dey do the '''many''' ‘better work’ wey Bible talk about, God go bless us. |(jw__26951, __no translation__)}}
 
−
# conj (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|When Jesus dey Perea, one man ask am sey: “Lord, the number of people wey go save go small?” The man fit know sey the religious leaders dey argue whether the people wey go save go '''many''' or small. |(jw__44173, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Madam for Oxfam, Winnie Byanyima, tok say: Africa dey ready to rise - but only wen e leaders get di mind to support more human economy wey go work for '''many''' and not a few super-rich men, she tok. |(bbc__64757, __no translation__)}}
 
−
# conj:dicto (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|So church dey help too, dey help '''many''', '''many''' people o. |(ENU_33_A-Beg_MG__26, So, the church is helping too, is helping very many people.)}}
 
−
#: {{ux|dv|So '''many''', ma~, mainly sha di ting wey we dey talk about, na ting wey I like. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__15, So many... mainly though, the things I talk about are the things that I like.)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
−
 
 
−
====Synonyms====
 
−
* some 0.73 8816, plenty 0.70 2558, plenti 0.63 1474, most 0.61 1242, thousands 0.61 271, three 0.53 2799, different 0.51 3023, several 0.51 66, plenty-plenty 0.51 70
 
  
−
====Antonyms====
+
====Related forms====
−
* some 0.73 8816, plenty 0.70 2558, plenti 0.63 1474, most 0.61 1242, thousands 0.61 271, three 0.53 2799, different 0.51 3023, several 0.51 66, plenty-plenty 0.51 70
+
* [[many many]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: no definition
+
* English: ''many''

Revision as of 19:06, 14 July 2021

Naija

Etymology

From English: many

Pronunciation

  • mɛ̀ní

Play Play

Adjective

  • Wetin no be one, no be two, no be three.
  • So church dey help too, dey help many, many people o.  — (ENU_33_A-Beg_MG__26, So, the church is helping too, is helping very many people.)
  • Dem burn the temple, kill many people and carry many many people as prisoner.  — (jw__716, They burned the temple, killed many people and carried very many people as prisoners. )

Related forms

Translations

  • English: many