Difference between revisions of "beg"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
| + | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative forms=== | ||
| + | * | ||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From English: beg | ||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | bɛg | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-beg.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-beg.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Frequency=== | ||
| + | |||
| + | ===Definition=== | ||
| + | ===Usage=== | ||
| + | Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting | ||
| + | ===Verb=== | ||
| + | '''beg''' | ||
| + | # Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting | ||
| + | #: {{ux|dv| O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah|( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)}} | ||
| + | |||
| + | ====Derived forms==== | ||
| + | [[begybegy]] | ||
| + | # Person wey be sey e dey beg someting wellwell. | ||
| + | #: {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar ))) | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * | ||
| + | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * reject | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: please | ||
Revision as of 12:38, 7 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: beg
Pronunciation
Frequency
Definition
Usage
Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
Verb
beg
- Sey person no use boldface dey ask make anoder person/someting give am someting
- O boy, we dey beg government o,we suppose dey get light steady nah — ( man, we are pleading with the government, we ought to have power supply steadily)
Derived forms
- Person wey be sey e dey beg someting wellwell.
- {{ ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar )))
Synonyms
Antonyms
- reject
Translations
- English: please