Difference between revisions of "1st leg"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
 +
[[first leg]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From English: ''first'' and ''leg''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
 
+
fɛ́slɛ̌g
−
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-1st leg benz.f.ogg</sm2>
−
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-1st leg benz.m.ogg</sm2>
−
===Definition===
+
===Noun===
−
===POS===
+
# Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen.
−
#
+
#:* {{ux|dv| De don play '''first leg''' and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win?|(NSC_2021, They have played the first leg on their home turf and lost, will they then win the second leg at the other team's home turf and win?)}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# Make dem start someting wey e never finish
−
#
+
#:* {{ux|dv| Ehen, you do well. But na '''first leg''' be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg.  |(NSC_2021, Yes. You have done well. But this only one half of it. Go home , get ready and return to complete it. )}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
−
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 +
[[first to do]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 +
[[second leg]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
English: ''First leg'', ''first half''

Revision as of 19:21, 17 July 2021

Naija

Alternative Form

first leg

Etymology

From English: first and leg

Pronunciation

fɛ́slɛ̌g


Noun

  1. Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen.
    • De don play first leg and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win?  — (NSC_2021, They have played the first leg on their home turf and lost, will they then win the second leg at the other team's home turf and win?)
  2. Make dem start someting wey e never finish
    • Ehen, you do well. But na first leg be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg.  — (NSC_2021, Yes. You have done well. But this only one half of it. Go home , get ready and return to complete it. )

Synonym

first to do

Antonym

second leg

Translation

English: First leg, first half