Difference between revisions of "blow"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Sey | + | #Sey two people dey fight. |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|E give am blow |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)}} |
− | |||
#: {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head. |(bbc__22625, __no translation__)}} | #: {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head. |(bbc__22625, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #Sey someting shock person. |
+ | #: {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 35: | Line 30: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | Sey person hammer. | ||
+ | #: {{ux|dv|Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}} | ||
#Make someting move fast. | #Make someting move fast. | ||
#: {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)}} | #: {{ux|dv|As di car '''blow''' come, we zoom comot. |(Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)}} | ||
− | #Make breeze carry someting | + | #Make breeze carry someting. |
#: {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(One day, your evil deeds will be exposed.)}} | #: {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(One day, your evil deeds will be exposed.)}} | ||
#: {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|Dis heavy ayogidi breeze wey begin '''blow''' since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem. |(ja102__2256, __no translation__)}} |
− | + | #Make someting make air touch person. | |
− | #Make person | + | #: {{ux|dv| Fan dey blow me for here |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #Make person dey popular. |
#: {{ux|dv|Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}} | #: {{ux|dv|Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}} | ||
#: {{ux|dv|For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224, __no translation__)}} | ||
+ | #Make#: {{ux|dv|Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, __no translation__)}} | ||
− | #Make | + | #Make person dey fight. |
− | |||
#: {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}} | #: {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}} | ||
Line 55: | Line 53: | ||
#Make person dey talk. | #Make person dey talk. | ||
#: {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}} | #: {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im '''blow''' lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |(bbc__94933, __no translation__)}} | ||
+ | |||
+ | #Make someting sound. | ||
+ | #: {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”— 1 Cor. |(jw__9309, __no translation__)}} | ||
+ | #When person blow air inside someting make sound for fit comot. | ||
+ | #: {{ux|dv|As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey '''blow''' flute dey '''blow''' am. |(katakata__63, __no translation__)}} | ||
Line 62: | Line 66: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#Make person make air for im mouth. | #Make person make air for im mouth. | ||
#: {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
Revision as of 13:17, 12 January 2021
Naija
Etymology
From English: blow
Pronunciation
- blô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 569
- Frequency in raw corpus: 296
- Frequency rank in raw corpus: 999
Noun
- Sey two people dey fight.
- E give am blow — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)
- But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head. — (bbc__22625, __no translation__)
- Sey someting shock person.
- Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head. — (bbc__12977, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fight, blow
Verb
Sey person hammer.
- Dat na di time wey di work wey I dey do blow. — (bbc__7425, __no translation__)
- We want blow. — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
- Make someting move fast.
- As di car blow come, we zoom comot. — (Egbokhare_2020, As the car sped towards us, we ran away.)
- Make breeze carry someting.
- One day, breeze go blow foul yansh open. — (One day, your evil deeds will be exposed.)
- Breeze don dey blow. — (jw__5069, __no translation__)
- Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow. — (jw__44011, __no translation__)
- Dis heavy ayogidi breeze wey begin blow since yesterday, e just dey up-root electric poll-dem, big-big tree-dem and dey destroy house-dem and even kill house animal-dem. — (ja102__2256, __no translation__)
- Make someting make air touch person.
- Fan dey blow me for here — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He will become popular one day.)
- Make person dey popular.
- Im must blow one day. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
- For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow. — (bbc__51224, __no translation__)
- Make#: Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo — (bbc__66754, __no translation__)
- Make person dey fight.
- blow am... — (NST_cleaned__34716, __no translation__)
- Im blow di guy. — (He/she punched the guy.)
- Make person dey talk.
- Blow grammar. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
- Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. — (bbc__94933, __no translation__)
- Make someting sound.
- E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”— 1 Cor. — (jw__9309, __no translation__)
- When person blow air inside someting make sound for fit comot.
- As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am. — (katakata__63, __no translation__)
- Make person make air for im mouth.
- By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem. — (bbc__23951, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to speed, to expose, to punch