Difference between revisions of "cloth"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=...") |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''cloth'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * klɔ̂t | ||
<sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | |
| − | + | ||
| − | + | ===Noun=== | |
| − | #Material wey person use dey do different tings | + | #Wetin person dey wear to cover body. |
| − | + | #:* {{ux|dv| I don baff, na to wear '''cloth''' remain for me.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)}} | |
| − | + | #Material wey person use dey do different tings | |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| As per say I be fashionista, I dey use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)}} |
| − | + | #:* {{ux|dv| My tailor don spoil di '''cloth''' wey I give am.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)}} | |
| − | #: {{ux|dv| | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | English: ''fabric, dress,cloth'' | ||
Revision as of 12:54, 3 March 2021
Naija
Etymology
From English: cloth
Pronunciation
- klɔ̂t
Noun
- Wetin person dey wear to cover body.
- I don baff, na to wear cloth remain for me. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I already had my bathe, I only need to wear my dress.)
- Material wey person use dey do different tings
- As per say I be fashionista, I dey use cloth do different tings like bag, shoe, dress or even wallpaper sef. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Being a fashionable person, I use clothes for all kinds of things like bag, shoes, dress, or even wallpaper.)
- My tailor don spoil di cloth wey I give am. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, My tailor has damaged the fabric I gave to her.)
Translation
English: fabric, dress,cloth