Difference between revisions of "gragra"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 19: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}} | #:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}} | #:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}} | ||
| − | |||
# As person dey do [[yanga]]. | # As person dey do [[yanga]]. | ||
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}} | #:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|No dey do '''gragra''' for me. I no send una.|(NSC_Tella_2021, Don't show-off. I don't care.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''hurry'', ''pride'' | * English: ''hurry'', ''pride'' | ||
Revision as of 08:55, 7 June 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)
Pronunciation
- gràgrà
Adjective
- Make person no dey kulele.
- Dem wan do am gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)
Noun
- As person dey do wey be sey e no dey kulele.
- No be sey you go dey do gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
- Dey dere dey do gragra. Kalampo go soon show — (Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)
- As person dey do yanga.
- If you want follow me comot come make we dey go, no dey do gragra. — (NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)
- No dey do gragra for me. I no send una. — (NSC_Tella_2021, Don't show-off. I don't care.)
Translations
- English: hurry, pride