Difference between revisions of "dem"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== |
Revision as of 14:37, 1 July 2021
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Pronoun
- Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
- Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
Note
- The use of the pronoun dem can be honorific as in (wetin person dey use show respect for somebody) as in:
Dem dey call you. — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)
Translations
- English: them