Difference between revisions of "for"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 29: | Line 29: | ||
:* {{ux|dv| Put am for dere. |(NSC_2021, Put it there.)}} | :* {{ux|dv| Put am for dere. |(NSC_2021, Put it there.)}} | ||
:* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.|(NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}} | :* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.|(NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef. |(NSC_2021, What do think will happen in the future if we decide to date each other.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''in'', ''on'', ''at'' | * English: ''in'', ''on'', ''at'' | ||
Revision as of 16:43, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
- since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389
Etymology
From: English for
Pronunciation
- fər
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1786
- Frequency rank in NSC treebank: 8
- Frequency in raw corpus: 99682
- Frequency rank in raw corpus: 2
Auxiliary
- Make person don suppose do someting.
- Ah im for pay. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he should have paid.)
- E get some tins wey for don make Nigeria say dem no wan do again: — (bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)
Translations
- English: should, would
Preposition
- Word wey person take dey talk about how or someting dey.
- Put am for dere. — (NSC_2021, Put it there.)
- I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head. — (NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)
- Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef. — (NSC_2021, What do think will happen in the future if we decide to date each other.)
Translations
- English: in, on, at
Verb
for: no definition -- Definition in Naija?
- - (frequency:2)
- You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play for Ayefele. — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)
- Tori from wi super eagle team, dey suggest say, e bi like say, de won call wi South Africa-base goalkeeper, Daniel Akpeyi, make e for follo con keep during wi contri next month world cup qualifier match against, Algeria. — (ja102__4647, __no translation__)
- advcl:periph-nsubj-obj (frequency:2)
- When sun shine, e shine for deir head. — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
- If di man sey wear trouser, you wear trouser for peace to reign. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__65, If the man say wear trouser, you should wear trouser for peace to reign.)
Derived forms
Synonyms
- since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389
Antonyms
- since 0.48 2896, outside 0.44 702, full 0.42 1132, across 0.40 345, inside 0.39 9559, near 0.39 1010, before 0.38 5895, room 0.36 356, during 0.35 1389
Translations
- English: no definition