Difference between revisions of "force"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 37: | Line 37: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na to use power do someting. | |
:* {{ux|dv|Him use '''force''' rape me. |(bbc__8417. He raped me.)}} | :* {{ux|dv|Him use '''force''' rape me. |(bbc__8417. He raped me.)}} | ||
:* {{ux|dv|De whole [[katakata]] start when some people come '''force''' deirself enter de stadium. |(NSC_2021. The stampede happened following forceful entry by some fans.)}} | :* {{ux|dv|De whole [[katakata]] start when some people come '''force''' deirself enter de stadium. |(NSC_2021. The stampede happened following forceful entry by some fans.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|Egbokhare_2020. The court cannot act against the will of a child.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}} | |
Revision as of 19:17, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English force.
Pronunciation
- fɔ́s
Noun
- Na to stand say person must do someting.
- Na by force. — (NST_cleaned__28523. You must do it! )
- Dem wan marry by force. — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all cost.)
- Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
- As ground draw am fall down, all de drinks she carry fall come break. — (NSC__2021. As she slipped, all the drink on her head hi the floor too and broke.)
- Micheal Adikwu di suspect wey die, na from Benue State and na former police officer wey dem bin dismiss from di force. — (bbc__67096. )
- Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. — (bbc__4571, __The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.__)
- Na group wey deir own na to use power do someting.
- Goment don send special force go Kaduna — (bbc__54480. The government has sent a special squad to Kaduna.)
- Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force. — (NSC_2021. If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
- Make person or someting dey give support or dey encourge person or someting
- My Mama na strong force for her women meeting. — (NSC_2021, My mother is influential in the women's meeting.)
- Im say Annan na guiding force for good. — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
- Make person dey work for police
- My Papa dey work for force. — (NSC_2020, My father works with the police force.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Vigour
Verb
- Na to use power do someting.
- Him use force rape me. — (bbc__8417. He raped me.)
- De whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium. — (NSC_2021. The stampede happened following forceful entry by some fans.)
- Court no go force pikin do wetin e no suppose do. — Egbokhare_2020. The court cannot act against the will of a child.)
- Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)
Synonyms
Translations
- English: impose