Difference between revisions of "dobale"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''prostrating in respect/obeisance'' |
Revision as of 15:12, 28 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
Intransitive Verb
- Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
- Dobale for baba. — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale for anybody. — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (NSC_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (NSC_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: prostrating in respect/obeisance