Difference between revisions of "engine"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv|Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, Just a sachet of water can cause a big accident if it enters the engine of the boat.)}} | #:* {{ux|dv|Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, Just a sachet of water can cause a big accident if it enters the engine of the boat.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Better car no be body o, better car na ''engine''. |(NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)}} | #:* {{ux|dv| Better car no be body o, better car na ''engine''. |(NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)}} | ||
− | # Wetin dey make someting work | + | # Wetin dey make someting dey work well. |
#:* {{ux|dv| Oga wife na di real '''engine''' for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. |(NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)}} | #:* {{ux|dv| Oga wife na di real '''engine''' for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. |(NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''engine'' | English: ''engine'' |
Revision as of 10:15, 29 July 2021
Naija
Etymology
From English: engine
Pronunciation
- ɛ́nd͡ʒìn
Noun
- Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
- Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine. — (bbc__20551, Just a sachet of water can cause a big accident if it enters the engine of the boat.)
- Better car no be body o, better car na engine. — (NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)
- Wetin dey make someting dey work well.
- Oga wife na di real engine for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. — (NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)
Translations
English: engine