Difference between revisions of "i.t.k"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Forms=== | ||
| + | [[itk]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From : English alphabet I, T and K | From : English alphabet I, T and K | ||
Revision as of 18:45, 1 August 2021
Naija
Alternative Forms
Etymology
From : English alphabet I, T and K
Pronunciation
- áítīkè
Noun
- Person wey dey behave like sey na im get sense/ sabi pass oder people.
- Your I.T.K too much. — Egbokhare_2020, Your know-all can be overbearing.)
Synonyms
Translations
- English: know it all