Difference between revisions of "babiala"

Tag: Replaced
 
Line 1: Line 1:
−
==Naija==
+
Go look *[[bambiala]]
−
===Alternative forms===
 
−
*[[bambiala]]
 
−
 
 
−
===Etymology===
 
−
* From: ''Hausa''
 
−
 
 
−
===Pronunciation===
 
−
* bàbíálà
 
−
<sm2>pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2>
 
−
<sm2>pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2>
 
−
 
 
−
===Noun===
 
−
# Person wey dey waka dey beg for money.
 
−
#:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''babiala''' money. |(Egbokhare _2020, Please, I dislike giving beggars money.)}}
 
−
#:* {{ux|dv|'''babiala''' dem dey full everywhere for fridays. |(NSC_Legbeti_2021, You will find beggars everywhere.)}}
 
−
#:* {{ux|dv|I sory  for dat '''babiala''' wey moto jam. |(NSC_Legbeti_2021, I felt sorry for that beggar hit by a car.)}}
 
−
# Person wey dey beg [[well well]].
 
−
#:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''babiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(NSC_Legbeti_2021, If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}}
 
−
#:* {{ux|dv|You too dey do '''babiala''' tinz. |(NSC_Legbeti_2021, You beg too much.)}}
 
−
 
 
−
====Synonyms====
 
−
*  [[begybegy]]
 
−
 
 
−
====Translations====
 
−
* English: ''beggar''.
 

Latest revision as of 08:22, 3 August 2021

Go look *bambiala