Difference between revisions of "choke"

Line 13: Line 13:
  
===Verb===
 
===Verb===
#sey
+
# Sey person press person animal neck make e no fit breath
 +
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
# Sey someting shock or surprise person well or tire am.
 
Revision as of 13:17, 27 August 2021

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work

  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person animal neck make e no fit breath
    insert example  — ( insert translation )
  2. Sey someting shock or surprise person well or tire am.
    insert example  — ( insert translation )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation