Difference between revisions of "because"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
Word we de dey take show why someting be as e dey  
 
Word we de dey take show why someting be as e dey  
−
 
−
#: {{ux|dv|'''Because''' of your kids. |(NST_cleaned__17633, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''Because''' of your children. |(NST_cleaned__17635, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of what? (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__157, '''Because''' of what ? |(Why ?))}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of what? (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__157, '''Because''' of what ? |(Why ?))}}
−
# advmod-dep (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|All this people no come Matthew house just '''because''' of food. |(jw__30048, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All this people no come Matthew house just '''because''' of food. |(jw__30048, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|make dem no '''because''' of firewood, continue to dey lose trees. |(bbc__97445, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|make dem no '''because''' of firewood, continue to dey lose trees. |(bbc__97445, __no translation__)}}
−
# conj-dep (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|E fit be '''because''' of the good thing wey dem do, or '''because''' dem get level pass us. |(jw__31514, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E fit be '''because''' of the good thing wey dem do, or '''because''' dem get level pass us. |(jw__31514, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of the way John dey talk and '''because''' e fine, e dey quick catch people eye. |(jw__3732, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of the way John dey talk and '''because''' e fine, e dey quick catch people eye. |(jw__3732, __no translation__)}}
−
# cop-dep (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Na '''because''' of wetin? |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why ?)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''because''' of wetin? |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why ?)}}
−
#: {{ux|dv|Na '''because''' of sey you no… |(ENU_12_Social-Life_DG__112, It is because you know...)}}
 
−
# discourse (frequency:10)
 
−
#: {{ux|dv|Ehn '''because'''… |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__120, Ehn, because...)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''Because''' ehen… |(NST_cleaned__20861, __no translation__)}}
 
−
# cc-dep (frequency:9)
 
−
#: {{ux|dv|Sey '''because''' of di dirty wey… |(ENU_12_Social-Life_DG__166, Because of the dirt that...)}}
 
#: {{ux|dv|or dem no see am or '''because''' of sickness im no fit gree or im just no wan gree sey make dem foster di pikin. |(hildrights__577, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or dem no see am or '''because''' of sickness im no fit gree or im just no wan gree sey make dem foster di pikin. |(hildrights__577, __no translation__)}}
−
# conj:dicto (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''Because'''... and e will hold your stommy also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__9, Because... and it will also keep your belly full.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because'''... and e will hold your stommy also. |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__9, Because... and it will also keep your belly full.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''', becuase you sef know we have been three in number for our section before. |(IBA_16_Drivers_DG__69, Because... because you also knew that we have been three in number in our section before.)}}
 
# conj (frequency:4)
 
−
#: {{ux|dv|'''Because''' if you check… |(NST_cleaned__9695, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' ehn parents wey be sey, you born pikin, and somehow, somehow dem come do wetin? |(NST_cleaned__9663, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' ehn parents wey be sey, you born pikin, and somehow, somehow dem come do wetin? |(NST_cleaned__9663, __no translation__)}}
−
# xcomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' that kind love dey deceive people. |(jw__10522, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' that kind love dey deceive people. |(jw__10522, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' Matthew write many things about Joseph. |(jw__24297, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so '''because''' Matthew write many things about Joseph. |(jw__24297, __no translation__)}}
−
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|INEC say di reason why dem change di date na '''because''' di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day. |(bbc__57288, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|INEC say di reason why dem change di date na '''because''' di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day. |(bbc__57288, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ms Ogbu say e go too make sense if Vogue Africa fit happen '''because''' di kain tins wey di continent get to offer for di fashion industry boku. |(bbc__89184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ms Ogbu say e go too make sense if Vogue Africa fit happen '''because''' di kain tins wey di continent get to offer for di fashion industry boku. |(bbc__89184, __no translation__)}}
−
# dep-det (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Di katakata wey dey happen for Somalia na '''because''' of di fight-fight between militant Islamist group al-Shabab, and di government wey UN and African Union  dey support. |(bbc__35431, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|CHRDA also tell goment say make deh gree say de war weh deh di use guns and with no rules dey for northwest and Southwest regions, stop violent military operations and even komot army for dis area, gree say de abduction for and torture for public servants an '''because''' of army violent operations, show way for peace and reconciliation. |(bbc__24079, __no translation__)}}
 
−
# dep-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of what, money. |(ONI_13_Current-Interests_DG__55, Because of what ? money.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Because''' of what, money. |(ONI_13_Current-Interests_DG__55, Because of what ? money.)}}
 
#: {{ux|dv|Wheder I '''because''' of you circumcise Taju  we go see. |(deuber__5657, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wheder I '''because''' of you circumcise Taju  we go see. |(deuber__5657, __no translation__)}}
−
 
#: {{ux|dv|Because sey deir friends dey encourage dem. |(IBA_03_Womanisers_MG__39, This is because their friends encourage them.)}}
 
#: {{ux|dv|Because sey deir friends dey encourage dem. |(IBA_03_Womanisers_MG__39, This is because their friends encourage them.)}}
 
#: {{ux|dv|Because sey one man now, e don do ofofo, e don enter gbege for himsef, by himsef o, but sha dem dey fight for am o. |(IBA_33_News-Comments_MG__6, Because here's a man, he engaged in gossip and now he's in trouble, courtesy of he himself, but they are fighting on his behalf.)}}
 
Revision as of 13:15, 6 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English because

Pronunciation

  • bɪkôs

Play Play

Adverb

Word we de dey take show why someting be as e dey

  1. Because of what? (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__157, Because of what ?  — (Why ?))
    All this people no come Matthew house just because of food.  — (jw__30048, __no translation__)
    make dem no because of firewood, continue to dey lose trees.  — (bbc__97445, __no translation__)
    E fit be because of the good thing wey dem do, or because dem get level pass us.  — (jw__31514, __no translation__)
    Because of the way John dey talk and because e fine, e dey quick catch people eye.  — (jw__3732, __no translation__)
    Na because of wetin?  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why ?)
    or dem no see am or because of sickness im no fit gree or im just no wan gree sey make dem foster di pikin.  — (hildrights__577, __no translation__)
    Because... and e will hold your stommy also.  — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__9, Because... and it will also keep your belly full.)
    Because, becuase you sef know we have been three in number for our section before.  — (IBA_16_Drivers_DG__69, Because... because you also knew that we have been three in number in our section before.)
    Because ehn parents wey be sey, you born pikin, and somehow, somehow dem come do wetin?  — (NST_cleaned__9663, __no translation__)
    Na so because that kind love dey deceive people.  — (jw__10522, __no translation__)
    Na so because Matthew write many things about Joseph.  — (jw__24297, __no translation__)
    INEC say di reason why dem change di date na because di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day.  — (bbc__57288, __no translation__)
    Ms Ogbu say e go too make sense if Vogue Africa fit happen because di kain tins wey di continent get to offer for di fashion industry boku.  — (bbc__89184, __no translation__)
    Because of what, money.  — (ONI_13_Current-Interests_DG__55, Because of what ? money.)
    Wheder I because of you circumcise Taju we go see.  — (deuber__5657, __no translation__)
    Because sey deir friends dey encourage dem.  — (IBA_03_Womanisers_MG__39, This is because their friends encourage them.)
    Because sey one man now, e don do ofofo, e don enter gbege for himsef, by himsef o, but sha dem dey fight for am o.  — (IBA_33_News-Comments_MG__6, Because here's a man, he engaged in gossip and now he's in trouble, courtesy of he himself, but they are fighting on his behalf.)

Synonyms

Translations

  • English: because