Difference between revisions of "dem"
Line 21: | Line 21: | ||
#:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | #:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | #:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}} | ||
# Wetin person dey use show respect for somebody | # Wetin person dey use show respect for somebody | ||
− | + | ||
#:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |( NSC_Tella_2020, They are calling you.)}} | #:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |( NSC_Tella_2020, They are calling you.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''them'' | * English: ''them'' |
Revision as of 08:09, 19 November 2021
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Particle
- Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
- Wetin person dey use talk about person or ting wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
- Wetin person dey use show respect for somebody
- Dem dey call you. — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)
Translations
- English: them