Difference between revisions of "burst"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''burst'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== #Make someting get...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.  
 
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.  
−
#: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|( insert translation )}}
+
#: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)}}
−
#: {{ux|dv|My tire '''burst''' as I dey speed na God save me.|( insert translation )}}
+
#: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|(NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}}
 +
# Make [[kasala]] or someting happen.
 +
#: {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[burst brain]]
 
* [[burst brain]]

Revision as of 12:54, 29 November 2021

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation


Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala or someting happen.
    Wahala don burst for market today.  — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: burst