Difference between revisions of "because"
(→Adverb) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bɪ̀kôs |
<sm2>Pcm-ng-because.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-because.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-because.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-because.m.ogg</sm2> |
Revision as of 04:12, 2 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English because
Pronunciation
- bɪ̀kôs
Adverb
- Word we de dey take show why someting be as e dey
- make dem no because of firewood, continue to dey lose trees. — (bbc__97445, They did not allow the need for firewood all progressive deforestation.)
- E fit be because of the good thing wey dem do, or because dem get level pass us. — (jw__31514, it may be as a result of their goodwill or the fact that they are superior than us.)
- Na because of wetin? — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why is that?)
- Na so because Matthew write many things about Joseph. — (jw__24297, It is as it is because Matthew wrote a lot of things about Joseph.)
- Wheder I because of you circumcise Taju we go see. — (deuber__5657, You will have to explain to me whether or not I circumcised Taju for your sakes.)
Synonyms
Translations
- English: because