Difference between revisions of "konkri"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * concrete ===Etymology=== From: English ''concrete'' ===Pronunciation=== * kɔ́nkrɪ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-...") |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house. | |
− | #: {{ux|dv| Our oga say make no body pass dat side as di '''konkri''' never dry finish.|(NSC_2021, The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)}} | + | #:* {{ux|dv| Our oga say make no body pass dat side as di '''konkri''' never dry finish.|(NSC_2021, The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)}} |
− | # | + | # Person wey im work na to dey build wall and house with [[block]] |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E be like say dat man dey do '''konkri''' for here.|(NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 13:09, 2 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English concrete
Pronunciation
- kɔ́nkrɪ́
Noun
- Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house.
- Our oga say make no body pass dat side as di konkri never dry finish. — (NSC_2021, The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)
- Person wey im work na to dey build wall and house with block
- E be like say dat man dey do konkri for here. — (NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: concrete,
POS
-
- insert example — ( insert translation )
-
- insert example — ( insert translation )