Difference between revisions of "konkri"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
# Person wey im work na to dey build wall and house with [[block]]. | # Person wey im work na to dey build wall and house with [[block]]. | ||
#:* {{ux|dv|E be like say dat man dey do '''konkri''' for here.|(NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)}} | #:* {{ux|dv|E be like say dat man dey do '''konkri''' for here.|(NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''concrete, | + | * English: ''concrete, bricklayer'' |
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | + | * Make person dey suffer. | |
| − | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| He don see serious '''konri''' for dis life.|(NSC_2021, He has experience a lot of hardship.)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''suffer'' | ||
Revision as of 11:21, 2 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English concrete
Pronunciation
- kɔ́nkrɪ́
Noun
- Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house.
- Our oga say make no body pass dat side as di konkri never dry finish. — (NSC_2021, The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)
- Person wey im work na to dey build wall and house with block.
- E be like say dat man dey do konkri for here. — (NSC_2021, It seems as if the man works here as a bricklayer.)
Translations
- English: concrete, bricklayer
Verb
- Make person dey suffer.
- He don see serious konri for dis life. — (NSC_2021, He has experience a lot of hardship.)
Translations
- English: suffer