Difference between revisions of "deve"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''development'' ===Pronunciation=== dɛ̀vɛ́ <sm2>Pcm-ng-deve.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-deve.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Money wey de de...")
 
Line 13: Line 13:
 
# Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
 
# Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
 
#: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the kingpin and pay some levies.)}}
 
#: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the kingpin and pay some levies.)}}
#:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. |(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What ====Synonym====
+
#:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. |(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)}}
 +
 
 +
====Synonym====
 
[[settlement]]
 
[[settlement]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''levy''
 
* English: ''levy''

Revision as of 15:45, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: English development

Pronunciation

dɛ̀vɛ́

Play Play

Noun

  1. Money wey de dey collect for contractors dem hand make de fit work.
    • Make una dey allow contractor dey work o, deve no follow for money wey government give dem.  — (NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)
    • People don collect devebuild house.  — (NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)
  2. Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
    Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di 'deve.  — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the kingpin and pay some levies.)
    • You never chop, you want dey collect deve? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi.  — (NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)

Synonym

settlement

Translation

  • English: levy