Difference between revisions of "sorry"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== sori ===Etymology=== * From: English ''sorry'' ===Pronunciation=== sɔ́rɪ̀ <sm2>Pcm-ng-sorry.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sorry.m.ogg</sm2>...") |
(→=) |
||
| Line 25: | Line 25: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''pity'' | * English: ''pity'' | ||
| − | |||
| − | |||
Revision as of 12:26, 14 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English sorry
Pronunciation
Interjection
- Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
- Bros, sorry. No vex. I no see sey you dey turn enter.(NSC_2021, Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.) — {{{3}}}
- Doh, sorry. We no go fit ask God some kind question. — (NSC-2021, Sorry. We can't ask God some questions.
Synonym
Antonym
Translation
- English: sorry
Verb
- Make person dey feel for person wey someting do.
- You get exam and you dey watch tv, I dey sorry for you. — (NSC_2021, You have exams and you are watching tv, I pity you.)
- No be everybody you suppose dey sorry for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem. — (NSC_2021, You shouldn't feel pity for everyone, some people are suffering from what they have done.)
Translation
- English: pity