Difference between revisions of "sorry"

Line 10: Line 10:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
 
* Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
−
:* {{ux|dv| Bros, '''sorry'''. No vex. I no see sey you dey turn enter.(NSC_2021, Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)}}
+
:* {{ux|dv| Bros, '''sorry'''. No vex. I no see sey you dey turn enter. | (NSC_2021, Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)}}
 
:* {{ux|dv| Doh, '''sorry'''. We no go fit ask God some kind question. |(NSC-2021, Sorry. We can't ask God some questions.}}
 
:* {{ux|dv| Doh, '''sorry'''. We no go fit ask God some kind question. |(NSC-2021, Sorry. We can't ask God some questions.}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 12:27, 14 December 2021

Naija

Alternative Form

sori

Etymology

  • From: English sorry

Pronunciation

sɔ́rɪ̀ Play Play

Interjection

  • Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
  • Bros, sorry. No vex. I no see sey you dey turn enter.  —  (NSC_2021, Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)
  • Doh, sorry. We no go fit ask God some kind question.  — (NSC-2021, Sorry. We can't ask God some questions.

Synonym

doh, pele

Antonym

ntor

Translation

  • English: sorry

Verb

  • Make person dey feel for person wey someting do.
  • You get exam and you dey watch tv, I dey sorry for you.  — (NSC_2021, You have exams and you are watching tv, I pity you.)
  • No be everybody you suppose dey sorry for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem.  — (NSC_2021, You shouldn't feel pity for everyone, some people are suffering from what they have done.)

Translation

  • English: pity