Difference between revisions of "bush fowl"
(→Noun) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bύʃ faû | * bύʃ faû | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bush fowl.f_(1).ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bush fowl.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 14:02, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: English bush and fowl
Pronunciation
- bύʃ faû
Noun
- Hen wey de live for place wey grass de grow well well.
- Na bush fowl dey sweet pass agric fowl. — (NSC_2021, Spurfowl are tastier than broilers.)
- I dey like egg wey bush fowl lay. — (NSC_2021, I enjoy eating eggs laid by spurfowl.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: double-spurred spurfowl