Difference between revisions of "jedijedi"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''jedi jedi'' meaning ''what eats the anus'' ===Pronunciation=== * jɛ̀díjɛ̀dí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ins...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey dey later give person pile.  
+
# Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
 
#:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|( insert translation )}}
 
#:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|( insert translation )}}
 
# Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
 
# Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.

Revision as of 10:03, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba jedi jedi meaning what eats the anus

Pronunciation

  • jɛ̀díjɛ̀dí


Noun

  1. Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
    • Jedijedi don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week  — ( insert translation )
  2. Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
    • My children too like jedijedi na im make me dey give dem agbo drink every morning.  — (NSC_2021, My children like eating.)

Translations

  • English: sweet, pile