Difference between revisions of "jedijedi"
(→Noun) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* jɛ̀díjɛ̀dí | * jɛ̀díjɛ̀dí | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jedijedi.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jedijedi.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 08:03, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba jedi jedi meaning what eats the anus
Pronunciation
- jɛ̀díjɛ̀dí
Noun
- Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
- Jedijedi don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week — ( insert translation )
- Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
- My children too like jedijedi na im make me dey give dem agbo drink every morning. — (NSC_2021, My children like eating.)
Translations
- English: sweet, pile