Difference between revisions of "mamito"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''mama'' and suffix ''-ito'' ===Pronunciation=== màmɪ́tò <sm2>Pcm-ng-mamito.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2> ===Noun==...") |
(→Noun) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl. | * Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl. | ||
| − | + | :* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}} | |
:* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}} | :* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
Revision as of 11:14, 20 December 2021
Naija
Etymology
- From English: mama and suffix -ito
Pronunciation
màmɪ́tò
Noun
- Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
- When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o. — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
- Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. — (NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)
Antonym
Translation
- English: sugar mummy, cougar, mature lady