Difference between revisions of "engine"

Line 7: Line 7:
 
* ɛ́nd͡ʒìn
 
* ɛ́nd͡ʒìn
 
<sm2>Pcm-ng-engine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-engine.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-engine.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-engine.m.ogg</sm2>
−
 
 
−
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 20:45, 6 January 2022

Naija

Etymology

From English: engine

Pronunciation

  • ɛ́nd͡ʒìn

Play Play

Noun

  1. Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
    • Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine.  — (bbc__20551, Just a sachet of water can cause a big accident if it enters the engine of the boat.)
    • Better car no be body o, better car na engine.  — (NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)
  2. Wetin dey make someting dey work well.
    • Oga wife na di real engine for dis office. Nobody fit say pim if she don talk.  — (NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)

Translations

English: engine